Difference between revisions of "light"
| Line 19: | Line 19: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Sey someting no get weight and [[e]] no heavy. | #Sey someting no get weight and [[e]] no heavy. | ||
| − | #:* {{ux|dv|Madam dis dis bag '''light'''. You sure say someting dey inside?|(NSC_2021, Madam this bag's weight is light are you sure there's anything inside? | + | #:* {{ux|dv|Madam dis dis bag '''light'''. You sure say someting dey inside?|(NSC_2021, Madam this bag's weight is light are you sure there's anything inside?)}} |
#Sey person skin no [[black]] and e no too [[yellow]]. | #Sey person skin no [[black]] and e no too [[yellow]]. | ||
#:* {{ux|dv|Who be dat '''light''' skin girl wey dey come here?|(NSC_2021, Who is the light skin girl that usually comes here?)}} | #:* {{ux|dv|Who be dat '''light''' skin girl wey dey come here?|(NSC_2021, Who is the light skin girl that usually comes here?)}} | ||
Revision as of 14:55, 29 November 2021
Naija
Etymology
From: English light
Pronunciation
- lɪ̑t
Noun
- Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig.
- I no fit see anyting for dis place, abeg on light for me. — (NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)
- Electric power wey NEPA dey bring.
- Dem don bring light finally. — (NSC_2021, The power has finally been restored.)
Antonyms
Translations
- English: illumination, light
Adjective
- Sey someting no get weight and e no heavy.
- Madam dis dis bag light. You sure say someting dey inside? — (NSC_2021, Madam this bag's weight is light are you sure there's anything inside?)
- Sey person skin no black and e no too yellow.
- Who be dat light skin girl wey dey come here? — (NSC_2021, Who is the light skin girl that usually comes here?)
Translations
- English: light
Verb
- Make dem slap person for face.
- Stop to dey misbehave before I light you now. — (NSC_2021, Stop misbehaving before I give you a slap.)
- Make dem on fire for someting.
- Go light di firewood I wan start to dey cook. — (NSC_2021, Go light the firewood. I want to start cooking.)
Synonyms
Translations
English: light, slap