Difference between revisions of "chiefo"
(→Naija) |
|||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''chief'' and suffix ''o'' | From: English ''chief'' and suffix ''o'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | t͡ʃèfô | + | * t͡ʃèfô |
<sm2>Pcm-ng-chiefo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chiefo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-chiefo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chiefo.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 13:28, 4 January 2022
Naija
Etymology
From: English chief and suffix o
Pronunciation
- t͡ʃèfô
Noun
- Person wey e be oga of oga dem.
- Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater. — (NSC_2021, Only kingpins buy that type of drink. Since we have not been served likely because we are not in that class, let us just settle for spirit.)
- No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am. — (NSC_2021, Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
Vocative
- Person wey e be oga for kegite club.
- Chiefo! I loyal. — (NSC_2021, My Leader, I pay you homage.)
Synonym
Antonym
Translation
English : kingpin