Difference between revisions of "kponkpon"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''kponkpon'' ===Pronunciation=== * kpɔ̀nkpɔ́n <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== #...")
 
Line 11: Line 11:
 
#:* {{ux|dv|I no fit see all di '''kponkpon''' wey una keep for dis place.|(NSC_2021, I can not find all the head-pan you guys kept here.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no fit see all di '''kponkpon''' wey una keep for dis place.|(NSC_2021, I can not find all the head-pan you guys kept here.)}}
 
# Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.  
 
# Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.  
−
#:* {{ux|dv| You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit work as '''kponkpon''' today.|(NSC_2021, Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)}}
+
#:* {{ux|dv| You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit do '''kponkpon''' today.|(NSC_2021, Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 08:21, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba kponkpon

Pronunciation

  • kpɔ̀nkpɔ́n


Noun

  1. Big pan wey people wey dey work for construction site to take carry sand for head.
    • I no fit see all di kponkpon wey una keep for dis place.  — (NSC_2021, I can not find all the head-pan you guys kept here.)
  2. Person wey im work na to dey carry sand and cement with pan for construction site.
    • You fit follow us go site today? Dem go pay you 2k if you fit do kponkpon today.  — (NSC_2021, Can you accompany us to the construction site? You'll be paid a sum of #2,000 if you can work as a bricklayer for a day.)

Synonyms

Translations

  • English: head-pan, bricklayer