Difference between revisions of "tfare"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* tɪ́:fɛ̀:
+
* tɪ́:fɛ̀
 
<sm2>Pcm-ng-tfare.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-tfare.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-tfare.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-tfare.m.ogg</sm2>

Revision as of 07:44, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: English transport and fare

Pronunciation

  • tɪ́:fɛ̀

Play Play

Noun

  • Money wey person dey hold for transport money.
  • If you no give me tfare, I no dey come your side.  — (NSC_2021, If you don't give me fare, I won't be coming to your place.)
  • Dem don steal my tfare for my bag.  — (NSC_2021, Someone stole my fare from my bag.)

Synonym

Translation

  • English: fare