Difference between revisions of "load"
(→Verb) |
|||
| Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting. | # Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Driver don '''load''' di goods.|(NSC_2021, The driver has | + | #:* {{ux|dv| Driver don '''load''' di goods.|(NSC_2021, The driver has loaded the goods.)}} |
# Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor. | # Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor. | ||
#:* {{ux|dv| Dat bus don already '''load''' for dere.|(NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)}} | #:* {{ux|dv| Dat bus don already '''load''' for dere.|(NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''load, fill up'' | * English: ''load, fill up'' | ||
Revision as of 06:52, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: English load
Pronunciation
- loȃd
Noun
- Someting wey heavy wey person fit carry for head or hand.
- If woman do operation e no good to dey carry heavy load. — (NSC_2021, When a woman undergoes an operation, it is not advisable for her to carry heavy load.)
- E no good make man dey carry load for head. — (NSC_2021, It is not good for a man to carry load on his head.)
Translation
- English: load
Verb
- Make person carry someting wey heavy carry put for inside someting.
- Driver don load di goods. — (NSC_2021, The driver has loaded the goods.)
- Make conductor dey tell passengers make dem dey enter motor.
- Dat bus don already load for dere. — (NSC_2021, That bus over there is already filled with passengers.)
Translation
- English: load, fill up