Difference between revisions of "levels man"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey be cultist.
 
* Person wey be cultist.
−
:* {{ux|dv| Na '''levels man''' dey bar so.|(NSC_2021, Cultist are in the bar.)}}
+
:* {{ux|dv| Na '''levels man''' dey bar so.|( That person at the bar is a cultist.)}}
−
:* {{ux|dv|If you try touch dat baa, na die o. Her guy na one of di '''levels man''' for our school.|(NSC_2021, If you dare lay a finger on that young lady you'll be in serious trouble because her boyfriend is a cultist.)}}
+
:* {{ux|dv|If you try touch dat baa, na die o. Her guy na one of di '''levels man''' for our school.|(If you dare lay a finger on that young lady you'll be in serious trouble because her boyfriend is a cultist.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 15:43, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: English levels and man

Pronunciation

  • lɛ́vúls màn

Play Play

Noun

  • Person wey be cultist.
  • Na levels man dey bar so.  — ( That person at the bar is a cultist.)
  • If you try touch dat baa, na die o. Her guy na one of di levels man for our school.  — (If you dare lay a finger on that young lady you'll be in serious trouble because her boyfriend is a cultist.)

Related forms

Translations

  • English: cultist