Difference between revisions of "story"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== stori ===Etymology=== From: English ''story'' ===Pronunciation=== stórɪ̀ <sm2>Pcm-ng-story.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-story.m.ogg</sm2> =...") |
(→Noun) |
||
| Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv| De catch you with person wife for hotel which kind '''story''' you want talk? |(NSC_2021, You were caught with someone's wife in a hotel, what excuse do you want to give?)}} | #:* {{ux|dv| De catch you with person wife for hotel which kind '''story''' you want talk? |(NSC_2021, You were caught with someone's wife in a hotel, what excuse do you want to give?)}} | ||
# Talk wey person dey talk because e want [[bobo]] person | # Talk wey person dey talk because e want [[bobo]] person | ||
| − | #:* {{ux|dv| Election don reach now de go want dey tell us '''story''', sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem. | + | #:* {{ux|dv| Election don reach now de go want dey tell us '''story''', sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem. |(NSC_2021, Elections are here, they'll begin to tell us fables about how elephants swallowed some money and how rats blocked the door. We are waiting for them.)}} |
| − | |||
# Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen. | # Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen. | ||
| − | #: {{ux|dv| My grandmama dey sabi yarn '''story'''. |(NSC_2021, My grand mother knows how to tell stories.)}} | + | #:* {{ux|dv| My grandmama dey sabi yarn '''story'''. |(NSC_2021, My grand mother knows how to tell stories.)}} |
#:* {{ux|dv| You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so? |(NSC_2020, You have told us this story, but you are not telling it as you did before. Are you lying?)}} | #:* {{ux|dv| You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so? |(NSC_2020, You have told us this story, but you are not telling it as you did before. Are you lying?)}} | ||
Revision as of 12:03, 10 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English story
Pronunciation
stórɪ̀
Noun
- Talk wey no too make sense
- I dey ask you wetin do my motor you dey tell me story. Baba, do normal! |(NSC_2021, I'm asking you what happened to my car and you are telling me fables. Mister, behave yourself.)}}
- De catch you with person wife for hotel which kind story you want talk? — (NSC_2021, You were caught with someone's wife in a hotel, what excuse do you want to give?)
- Talk wey person dey talk because e want bobo person
- Election don reach now de go want dey tell us story, sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem. — (NSC_2021, Elections are here, they'll begin to tell us fables about how elephants swallowed some money and how rats blocked the door. We are waiting for them.)
- Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen.
- My grandmama dey sabi yarn story. — (NSC_2021, My grand mother knows how to tell stories.)
- You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so? — (NSC_2020, You have told us this story, but you are not telling it as you did before. Are you lying?)
Related forms
Synonym
Translation
- English: fables, lies, excuses, tales