Difference between revisions of "story"
(→Noun) |
|||
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-story.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-story.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-story.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-story.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Talk wey no too make sense | # Talk wey no too make sense | ||
Revision as of 11:12, 21 January 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English story
Pronunciation
stórɪ̀
Noun
- Talk wey no too make sense
- I dey ask you wetin do my motor you dey tell me story. Baba, do normal! |(NSC_2021, I'm asking you what happened to my car and you are telling me fables. Mister, behave yourself.)}}
- De catch you with person wife for hotel which kind story you want talk? — (NSC_2021, You were caught with someone's wife in a hotel, what excuse do you want to give?)
- Talk wey person dey talk because e want bobo person
- Election don reach now de go want dey tell us story, sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem. — (NSC_2021, Elections are here, they'll begin to tell us fables about how elephants swallowed some money and how rats blocked the door. We are waiting for them.)
- Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen.
- My grandmama dey sabi yarn story. — (NSC_2021, My grand mother knows how to tell stories.)
- You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so? — (NSC_2020, You have told us this story, but you are not telling it as you did before. Are you lying?)
Related forms
Synonym
Translation
- English: fables, lies, excuses, tales