Difference between revisions of "face me I face you"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | + | ====Alternative==== | |
| + | * [[face me I slap you]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''face'', ''me'', ''I'' and ''you'' | From: English ''face'', ''me'', ''I'' and ''you'' | ||
| − | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* fés mí aì fés jû | * fés mí aì fés jû | ||
| Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | *Na passage house we e be sey room dey for di two side of the passage and all di tenant dey use [[disame]] [[bafroom]] and toilet. | + | * Na passage house we e be sey room dey for di two side of the passage and all di tenant dey use [[disame]] [[bafroom]] and toilet. |
| − | :*{{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| If you see '''face me I face you''' rent for Lagos for small money na [[oga]] you be.|(NSC_Abonyi 2021, See yourself as very fortunate if you are able to get an affordable accommodation in those single-room buildings with shared facilities.)}} |
| − | + | #: {{ux|dv| I dey live for '''face me I face you''' since I no get money to rent flat.|(NSC_2021, I live in a single-room apartment with shared facilities since I could not aford to rent a self-contained flat.)}} | |
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''single-rooms with shared corridor and facilities'' | * English: ''single-rooms with shared corridor and facilities'' | ||
Revision as of 15:35, 10 December 2021
Naija
Alternative
Etymology
From: English face, me, I and you
Pronunciation
- fés mí aì fés jû
Noun
- Na passage house we e be sey room dey for di two side of the passage and all di tenant dey use disame bafroom and toilet.
- If you see face me I face you rent for Lagos for small money na oga you be. — (NSC_Abonyi 2021, See yourself as very fortunate if you are able to get an affordable accommodation in those single-room buildings with shared facilities.)
- I dey live for face me I face you since I no get money to rent flat. — (NSC_2021, I live in a single-room apartment with shared facilities since I could not aford to rent a self-contained flat.)
Translations
- English: single-rooms with shared corridor and facilities