Difference between revisions of "puff puff"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 3: | Line 3: | ||
* From: English ''puffy'' | * From: English ''puffy'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| + | kpɔ̂fkpɔ̂f | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-puff puff.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-puff puff.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| Line 11: | Line 12: | ||
:* {{ux|dv| Na only '''puff puff''' I chop since morning.|(NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)}} | :* {{ux|dv| Na only '''puff puff''' I chop since morning.|(NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)}} | ||
:* {{ux|dv| '''Puff puff''' dey hungry me.|(NSC_2021, I have a craving for fry dough.)}} | :* {{ux|dv| '''Puff puff''' dey hungry me.|(NSC_2021, I have a craving for fry dough.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Dis your pikin cheek be like '''puff puff'''.|(NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[buns]] | * [[buns]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''deep fried dough'' | + | * English: ''deep fried dough'', ' |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
Revision as of 12:52, 15 December 2021
Naija
Etymology
- From: English puffy
Pronunciation
kpɔ̂fkpɔ̂f
Noun
- Snacks wey de dey soft wey de small like ball wey de use flour make.
- Na only puff puff I chop since morning. — (NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)
- Puff puff dey hungry me. — (NSC_2021, I have a craving for fry dough.)
- Dis your pikin cheek be like puff puff. — (NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)
Synonym
Translation
- English: deep fried dough, '