Difference between revisions of "puff puff"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Snacks wey de dey soft wey de small like ball wey de use flour make.   
+
* Snacks wey de dey soft wey be like small ball wey de use flour make.   
 
:* {{ux|dv| Na only '''puff puff''' I chop since morning.|(NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)}}
 
:* {{ux|dv| Na only '''puff puff''' I chop since morning.|(NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)}}
−
:* {{ux|dv| '''Puff puff''' dey hungry me.|(NSC_2021, I have a craving for fry dough.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Puff puff''' dey hungry me.|(NSC_2021, I have a craving for fried dough.)}}
 
:* {{ux|dv| Dis your pikin cheek be like '''puff puff'''.|(NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)}}
 
:* {{ux|dv| Dis your pikin cheek be like '''puff puff'''.|(NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 18:21, 24 November 2022

Naija

Etymology

  • From: English puffy

Pronunciation

kpɔ̂fkpɔ̂f

Play Play

Noun

  • Snacks wey de dey soft wey be like small ball wey de use flour make.
  • Na only puff puff I chop since morning.  — (NSC_2021, Fried dough is the only thing have eaten since morning.)
  • Puff puff dey hungry me.  — (NSC_2021, I have a craving for fried dough.)
  • Dis your pikin cheek be like puff puff.  — (NSC_2021, Your baby's cheeks are as soft as puff puffs.)

Synonym

Translation

  • English: deep fried dough, '