Difference between revisions of "village people"
(→Naija) |
|||
| Line 3: | Line 3: | ||
Fro: English ''village and people'' | Fro: English ''village and people'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * vɪ́lédʒ pípùl |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-village people.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-village people.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-village people.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-village people.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 19:20, 16 December 2021
Naija
Etymology
Fro: English village and people
Pronunciation
- vɪ́lédʒ pípùl
Noun
- People wey dey live or stay for di same town together.
- E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people. — (NSC_2021, It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)
- People wey dey use juju and jazz to wicked person.
- You dey behave like sey una village people swear for you. — (Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be dat. — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)
Related forms
Translation
- English: townsmen, witchcraft