Difference between revisions of "borrowpose"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
*Make person dey do yanga someting wey no be im own.
+
*Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
 
:* {{ux|dv| Na carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)}}
 
:* {{ux|dv| Na carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)}}
 
:* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)}}
 
:* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)}}
Line 19: Line 19:
 
* [[begybegy]]
 
* [[begybegy]]
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''showing off with other peoples stuffs''
+
* English: ''showing off with other people's properties''
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
 +
:* {{ux|dv| You go dey '''borrowpose''' dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? |(NSC_2021, You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)}}
 +
:* {{ux|dv| You don use im car '''borrowpose'''tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? |(NSC_2021, You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)}}
 +
 
 +
====Translation====
 +
* English: ''showing off with people's properties''

Revision as of 06:16, 16 December 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English borrow and pose

Pronunciation

  • bòròpȏse

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
  • Na carry my car do borrowpose for di party wey you dey go so.  — (NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)
  • Na only to dey do borrowpose you sabi.  — (NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)

Related forms

Synonyms

Translation

  • English: showing off with other people's properties

Verb

  • Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
  • You go dey borrowpose dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings?  — (NSC_2021, You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)
  • You don use im car borrowposetire, wetin you go do now wey be sey e dey travel?  — (NSC_2021, You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)

Translation

  • English: showing off with people's properties