Difference between revisions of "lock up"
(→Verb) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make person keep quiet. | #Make person keep quiet. | ||
| − | #:* {{ux|dv| As I been ask you wey you no answer me, na im make me '''lock up'''. I no wan force you talk. |( | + | #:* {{ux|dv| As I been ask you wey you no answer me, na im make me '''lock up'''. I no wan force you talk. |(When I asked you and you didn’t give me a reply, I kept quiet and decided not to bother you about it again. I have no intention of forcing you to talk.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Guy '''lock up'''! Na man you be. No dey too talk. |( | + | #:* {{ux|dv| Guy '''lock up'''! Na man you be. No dey too talk. |(Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)}} |
# Make person bone carry face comot for matter or something. | # Make person bone carry face comot for matter or something. | ||
| − | #:* {{ux|dv| She know say wetin she do no good but as for me I don '''lock up''' as she beg me. |( | + | #:* {{ux|dv| She know say wetin she do no good but as for me I don '''lock up''' as she beg me. |(She knew she was wrong but I have forgiven her since she apologized.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 16:25, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English lock and up
Pronunciation
- lɔ́k ɔ̂p
Verb
- Make person keep quiet.
- As I been ask you wey you no answer me, na im make me lock up. I no wan force you talk. — (When I asked you and you didn’t give me a reply, I kept quiet and decided not to bother you about it again. I have no intention of forcing you to talk.)
- Guy lock up! Na man you be. No dey too talk. — (Guy keep your mouth shut. You’re a man so don’t talk too much.)
- Make person bone carry face comot for matter or something.
- She know say wetin she do no good but as for me I don lock up as she beg me. — (She knew she was wrong but I have forgiven her since she apologized.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: forgive, to stay mute, to keep one’s cool