Difference between revisions of "village people"

Line 3: Line 3:
 
Fro: English ''village and people''
 
Fro: English ''village and people''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* vɪ́lédʒ pípùl
+
* vɪ́lédʒ pípù
  
 
<sm2>Pcm-ng-village people.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-village people.f.ogg</sm2>  
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# People wey dey live or stay for di same town together.  
 
# People wey dey live or stay for di same town together.  
−
#:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|(NSC_2021, It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)}}
+
#:* {{ux|dv|E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your '''village people'''.|(NSC_2021, It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for the members of your community.)}}
−
#People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] to wicked person.
+
#People wey dey use [[juju]] and [[jazz]] wicked person.
−
#:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}}
+
#:* {{ux|dv|You dey behave like sey una '''village people''' swear for you.|(Egbokhare_2020, You are behaving like someone under the spell of witchcraft.)}}
−
#:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be dat.|(NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}}
+
#:* {{ux|dv| As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey '''village people''' fire am be dat.|(NSC_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 00:37, 26 December 2022

Naija

Etymology

Fro: English village and people

Pronunciation

  • vɪ́lédʒ pípù

Play Play

Noun

  1. People wey dey live or stay for di same town together.
    • E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people.  — (NSC_2021, It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for the members of your community.)
  2. People wey dey use juju and jazz wicked person.
    • You dey behave like sey una village people swear for you.  — (Egbokhare_2020, You are behaving like someone under the spell of witchcraft.)
    • As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be dat.  — (NSC_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)

Related forms

Translation

  • English: townsmen, witchcraft