Difference between revisions of "light"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
#Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do sometig.
+
#Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do someting.
−
#: {{ux|dv|I no fit see anyting for dis place, abeg on '''light''' for me.|(NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no fit see anyting for dis place, abeg on '''light''' for me.|(NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)}}
 
# Electric power wey NEPA dey bring.
 
# Electric power wey NEPA dey bring.
−
#: {{ux|dv| Dem don bring '''light''' finally.|(NSC_2021, The power has finally been restored.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem don bring '''light''' finally.|(NSC_2021, The power has finally been restored.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''illumination, light''
 
* English: ''illumination, light''

Revision as of 20:52, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: English light

Pronunciation

  • laɪ̑t

Play Play

Noun

  1. Wetin de dey bright wey people dey take dey see or to do someting.
    • I no fit see anyting for dis place, abeg on light for me.  — (NSC_2021, I can't see anything in this place please, switch on the power.)
  2. Electric power wey NEPA dey bring.
    • Dem don bring light finally.  — (NSC_2021, The power has finally been restored.)

Translations

  • English: illumination, light

Adjective

  1. Sey someting no get weight and e no heavy.
    • Madam dis dis bag light. You sure say someting dey inside?  — (NSC_2021, Madam this bag is light are you sure there's something inside?)
  2. Sey person skin no black and e no too yellow.
    • Who be dat light skin girl wey dey come here?  — (NSC_2021, Who is the light skin girl that usually comes here?)

Translations

  • English: light

Verb

  1. Make dem slap person for face.
    • Stop to dey misbehave before I light you now.  — (NSC_2021, Stop misbehaving before I give you a slap.)
  2. Make dem on fire for someting.
    • Go light di firewood I wan start to dey cook.  — (NSC_2021, Go light the firewood. I want to start cooking.)

Synonyms

slap

Translations

English: light, slap