Difference between revisions of "set"

Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-set.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-set.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-set.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-set.m.ogg</sm2>
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make someting dey ready.
 
* Make someting dey ready.

Revision as of 14:26, 10 January 2022

Naija

Etymology

  • From: English: set

Pronunciation

sɛ̂t Play Play

Verb

  • Make someting dey ready.
  • As we dey call you now, e don set. Na just make you show.  — (NSC_2021, As we are talking to you now, it's ready. All that is left is for you to come.)
  • If you don set am finish, Make I know.  — (NSC_2021, When you have set up everything, let me know.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: set

Adjective

  • Sey woman fine con get body.
  • Bros, you carry eye go market. Your wife set.  — (NSC_2021, Bro, you made a good choice. Your wife is beautiful.)
  • Wetin your eye dey find for outside? You get person wey set, wey people dey find. Follow your self talk o.  — (NSC_2021, What are you still looking for? You have a very beautiful person at home. Someone people are looking for. Talk to yourself.)

Translation

  • English: beautiful, perfect