Difference between revisions of "hand work"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-hand work.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hand work.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Type of work wey person dey do with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring [[money]]come for di person. | + | * Type of work wey person dey do with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring [[money]] come for di person. |
:* {{ux|dv| I get '''hand work''' wey be my side hustle wey de bring me money every day.|(NSC_2021, I have an handiwork that I engage in, in addition to my occupation that I earn from daily.)}} | :* {{ux|dv| I get '''hand work''' wey be my side hustle wey de bring me money every day.|(NSC_2021, I have an handiwork that I engage in, in addition to my occupation that I earn from daily.)}} | ||
:* {{ux|dv|All of my children get '''hand work''' wey de dey do. |(NSC_2021, All my children have a skill that they engage in.)}} | :* {{ux|dv|All of my children get '''hand work''' wey de dey do. |(NSC_2021, All my children have a skill that they engage in.)}} | ||
Revision as of 18:39, 21 December 2021
Naija
Etymology
From: English hand and work
Pronunciation
Noun
- Type of work wey person dey do with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring money come for di person.
- I get hand work wey be my side hustle wey de bring me money every day. — (NSC_2021, I have an handiwork that I engage in, in addition to my occupation that I earn from daily.)
- All of my children get hand work wey de dey do. — (NSC_2021, All my children have a skill that they engage in.)
Translations
- English: handiwork, unskilled labour