money

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: money

Pronunciation

  • ˈmɔ̀ní

Play Play

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
  • No money.  — (KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)
  • Money wey person dey collect no reach to even buy food again.  — (The money I earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: money

Idioms

  • Money for hand back for ground.
  • Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person.
  • Ashawo go tell you money for hand, back for ground before dey go gree do anyting with you.  — (Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)
  • I no dey selll on credit again. Money for hand, bag for ground before I go answer you.  — (I no longer sell on credit again. If you want me to attend to you, you have to pay before service.)

Translation

  • English: pay before service, cash