Difference between revisions of "butu"
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Urhobo ''butu'' | + | From: Urhobo ''butu''-Make person kneel down greet person |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 16:40, 10 April 2022
Naija
Etymology
From: Urhobo butu-Make person kneel down greet person
Pronunciation
- bùtú
Verb
Intransitive
- Make person bend down take greet person wey e dey respect.
- You no butu when you dey greet me. — (Egbokhare_2020, You didn't genuflect when you greeted me.)
- If all di brah dem show, butu give dem. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If the seniors come, genuflect as you greet them.)
Translations
- English: genuflect