Difference between revisions of "okada"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
+
# Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
−
:* {{ux|dv|'''Okada''' man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese.|(NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)}}
+
#:* {{ux|dv| You say you sabi drive '''okada''', see now, you don gofall woman wey carry egg. Use your chest and gragra take carry your gbese. |(NSC_2021, You said you know how to ride a motorcycle, now you’ve hit a woman carrying eggs. Deal with your problems with your confidence.)}}
−
:* {{ux|dv|I no send o I fit drive '''okada''' if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you see money buy car, buy '''okada'''. You sha need wetin go fit carry you go office come back shey?|(NSC_2020, If you can’t afford to buy a car, buy a motorcycle. All you need is something to take you to the office and back, right?)}}
 +
#Work wey person dey do.
 +
#:* {{ux|dv| Find work do. Even if na okada.|(NSC_2020, Find something to do. Even if it’s driving commercial motorcycles.)}}
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''motorcycle''
+
* English: ''motorcycle, commercial motorcycle riding''

Revision as of 03:30, 13 November 2022

Naija

Etymology

From: Na from di name wey Gabriel Igbinedion give im plane

Pronunciation

  • ɔ̀kádà

Play Play

Noun

  1. Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
    • You say you sabi drive okada, see now, you don gofall woman wey carry egg. Use your chest and gragra take carry your gbese.  — (NSC_2021, You said you know how to ride a motorcycle, now you’ve hit a woman carrying eggs. Deal with your problems with your confidence.)
    • If you see money buy car, buy okada. You sha need wetin go fit carry you go office come back shey?  — (NSC_2020, If you can’t afford to buy a car, buy a motorcycle. All you need is something to take you to the office and back, right?)
  2. Work wey person dey do.
    • Find work do. Even if na okada.  — (NSC_2020, Find something to do. Even if it’s driving commercial motorcycles.)

Translation

  • English: motorcycle, commercial motorcycle riding