Difference between revisions of "oldmama"
(→Noun) |
|||
| Line 12: | Line 12: | ||
* Woman wey don tay for dis life wey be sey e no young again. | * Woman wey don tay for dis life wey be sey e no young again. | ||
:* {{ux|dv|E no good to dey insult anoder person '''oldmama'''. |(NSC_2021, It is wrong to insult someone else's aged mother.)}} | :* {{ux|dv|E no good to dey insult anoder person '''oldmama'''. |(NSC_2021, It is wrong to insult someone else's aged mother.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv|shey you no see | + | :* {{ux|dv|shey you no see sey dat '''oldmama''' fit born your mama?|(NSC_2021, Can't you see that the old woman is old enough to birth your mother?)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Revision as of 03:48, 4 April 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: English old and mama
Pronunciation
- òldmàmá
Noun
- Woman wey don tay for dis life wey be sey e no young again.
- E no good to dey insult anoder person oldmama. — (NSC_2021, It is wrong to insult someone else's aged mother.)
- shey you no see sey dat oldmama fit born your mama? — (NSC_2021, Can't you see that the old woman is old enough to birth your mother?)
Related forms
Antonym
Translation
- English: old woman, elderly woman