mama

Naija

Etymology

From English: mama

Pronunciation 1

  • màmá

Play Play

Noun

  1. Woman wey born person.
    • Abeg na person mama be dat.  — (NST_cleaned__8134, Please is that someones mother?)
    • Mama and pikin dey well.  — (bbc__59707, Both mother and child are well.)
  2. Woman wey don old.
    • Na wetin one mama for Japan do.  — (jw__21118, That was what a particular old woman in Japan did.)
    • You be old mama now,  — (NST_cleaned__11552, You are an old woman now.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: mother

Pronunciation 2

  • mâmà

Play Play

Noun

  • Woman wey too sabi someting or wey get levels for area.
  • Mama I greet you.  — ( Mama, I salute you.)

Synonyms

Translations

  • English: veteran, female leader