Difference between revisions of "on a norms"

Line 9: Line 9:
  
 
===Prepositional Phrase===
 
===Prepositional Phrase===
−
* De dey use a take talk as tings suppose dey happen
+
* De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
 
:* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}}
 
:* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}}
 
:*  {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}}
 
:*  {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}}

Revision as of 11:22, 26 January 2022

Naija

Etymology

  • From English: on, a, norm

Pronunciation

ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms

Play Play

Prepositional Phrase

  • De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
  • On a norms de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.  — (NSC_2021, ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)
  • No vex, I no too get myself. You know sey on a norms I dey show.  — (NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)

Synonym

normally

Translation

  • English: ordinarily, usually