Difference between revisions of "on a norms"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-on a norms.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-on a norms.m.ogg</sm2>
  
−
===Prepositional Phrase===
+
===Adverbial===
 
* De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
 
* De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
−
:* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}}
+
:* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(NSC_2021, Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}}
 
:*  {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}}
 
:*  {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 03:52, 13 November 2022

Naija

Etymology

  • From English: on, a, norm

Pronunciation

ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms

Play Play

Adverbial

  • De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
  • On a norms de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.  — (NSC_2021, Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)
  • No vex, I no too get myself. You know sey on a norms I dey show.  — (NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)

Synonym

normally

Translation

  • English: ordinarily, usually