Difference between revisions of "five and six"
(→Naija) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | # Make two people be better better | + | # Make two people be better better friend. |
#:* {{ux|dv| Ose and Ochuko na '''five and six'''. If you see Ochuko, just know sey Ose dey around. |(NSC_2021, Ose and Ochuko are inseparable. If you see Ochuko, just know that Ose is nearby.)}} | #:* {{ux|dv| Ose and Ochuko na '''five and six'''. If you see Ochuko, just know sey Ose dey around. |(NSC_2021, Ose and Ochuko are inseparable. If you see Ochuko, just know that Ose is nearby.)}} | ||
#:* {{ux|dv| She dey cry like day because im and im papa na '''five and six''' |(NSC_2021, She is crying like that because she and her father were really close.)}} | #:* {{ux|dv| She dey cry like day because im and im papa na '''five and six''' |(NSC_2021, She is crying like that because she and her father were really close.)}} | ||
| Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv| Rice and beans na '''five and six'''. |(NSC_2021, Rice and beans are a perfect combination.)}} | #:* {{ux|dv| Rice and beans na '''five and six'''. |(NSC_2021, Rice and beans are a perfect combination.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Banga and starch? Na '''five and six''' naw. |(NSC_2021, Banga soup and starch? That's a perfect combination.)}} | #:* {{ux|dv| Banga and starch? Na '''five and six''' naw. |(NSC_2021, Banga soup and starch? That's a perfect combination.)}} | ||
| − | # | + | # Make person like someting well well. |
| − | #:*{{ux|dv| You and beer na five and six naw. If person follow you siddon reach five minutes, you go must talk about beer. | (NSC_2021, You and beer are inseparable. If a person sits with you for five minutes, you'll definitely talk about | + | #:*{{ux|dv| You and beer na five and six naw. If person follow you siddon reach five minutes, you go must talk about beer. | (NSC_2021, You and beer are inseparable. If a person sits with you for five minutes, you'll definitely talk about beer.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''inseparable'', ''perfect combination'', ''close'' | * English: ''inseparable'', ''perfect combination'', ''close'' | ||
Revision as of 13:35, 11 July 2022
Naija
Etymology
- From English: five, and, six
Pronunciation
fáɪ́f à sɪ̂s
Adjective
- Make two people be better better friend.
- Ose and Ochuko na five and six. If you see Ochuko, just know sey Ose dey around. — (NSC_2021, Ose and Ochuko are inseparable. If you see Ochuko, just know that Ose is nearby.)
- She dey cry like day because im and im papa na five and six — (NSC_2021, She is crying like that because she and her father were really close.)
- Make someting and something dey go well.
- Rice and beans na five and six. — (NSC_2021, Rice and beans are a perfect combination.)
- Banga and starch? Na five and six naw. — (NSC_2021, Banga soup and starch? That's a perfect combination.)
- Make person like someting well well.
- You and beer na five and six naw. If person follow you siddon reach five minutes, you go must talk about beer. — (NSC_2021, You and beer are inseparable. If a person sits with you for five minutes, you'll definitely talk about beer.)
Translation
- English: inseparable, perfect combination, close