five and six

Naija

Etymology

  • From English: five, and, six

Pronunciation

fáɪ́f à sɪ̂s

Play Play

Adjective

  1. Make two people be better better friend.
    • Ose and Ochuko na five and six. If you see Ochuko, just know sey Ose dey around.  — (Ose and Ochuko are inseparable. If you see Ochuko, just know that Ose is nearby.)
    • She dey cry like day because im and im papa na five and six.  — (She is crying like that because she and her father were really close.)
  2. Make someting and something dey go well.
    • Rice and beans na five and six.  — (Rice and beans are a perfect combination.)
    • Banga and starch? Na five and six naw.  — (Banga soup and starch? That's a perfect combination.)
  3. Make person like someting well well.
    • You and beer na five and six naw. If person follow you siddon reach five minutes, you go must talk about beer.  —  ( You and beer are inseparable. If a person sits with you for five minutes, you'll definitely talk about beer.)

Translation

  • English: inseparable, perfect combination, close