Difference between revisions of "borrowpose"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get. | *Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get. | ||
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| No carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(NSC_2021, Do not use my car as showoff at that party you are attending.)}} |
| − | :* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(NSC_2021, You are only good at showing off with other | + | :* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(NSC_2021, You are only good at showing off with other people's stuff.)}} |
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[borrow]], [[borrowborrow]] | * [[borrow]], [[borrowborrow]] | ||
Revision as of 09:41, 8 April 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English borrow and pose
Pronunciation
- bòròpȏse
Noun
- Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
- No carry my car do borrowpose for di party wey you dey go so. — (NSC_2021, Do not use my car as showoff at that party you are attending.)
- Na only to dey do borrowpose you sabi. — (NSC_2021, You are only good at showing off with other people's stuff.)
Related forms
Synonyms
Translation
- English: showing off with other people's properties
Verb
- Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
- You go dey borrowpose dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings? — (NSC_2021, You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)
- You don use im car borrowpose tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel? — (NSC_2021, You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)
Translation
- English: showing off with people's properties