Difference between revisions of "back"
(→Adverb) |
(→Verb) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
# Make dem support person. | # Make dem support person. | ||
#:* {{ux|dv|Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal.|(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)}} | #:* {{ux|dv|Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal.|(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| We dey '''back''' am because we know sey im be better person | ( We are supporting him because we know that he is a good person.)}} | + | #:* {{ux|dv| We dey '''back''' am because we know sey im be better person.|( We are supporting him because we know that he is a good person.)}} |
# Make person no gree support person. | # Make person no gree support person. | ||
#:* {{ux|dv| Oga why you '''back''' am now?|( Boss, why did you turn your back on him.)}} | #:* {{ux|dv| Oga why you '''back''' am now?|( Boss, why did you turn your back on him.)}} |
Revision as of 13:07, 29 March 2022
Naija
Etymology
From English: back
Pronunciation
- bâk
Noun
- Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
- Doctor abeg help me check, I get rashes for back. — (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
- Person nyash.
- You want marry woman because of back. — (NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: back
Verb
- Make dem support person.
- Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal. — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
- We dey back am because we know sey im be better person. — ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
- Make person no gree support person.
- Oga why you back am now? — ( Boss, why did you turn your back on him.)
- You know sey dis idiot back me, chop everyting finish? — (NST_cleaned__38702, Do you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything?)
- When dem carry pikin or person for back.
- E dey dey good make mama back deir pikin. — (NSC_2021, It is good for mothers to carry their children on their back.)
Related forms
Translations
- English: support, reject, to carry a child on the back
Adverb
- Where person/someting from dey come.
- Go back. — (bbc__54302, Go back.)
- No go back. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
- Sey dem return someting to person.
- Give am back im money o, I don comot hand for una matter. — (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
Related forms
Translations
- English: back