nyash

Naija

Alternative forms


Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɲjâʃ

Play Play

Noun

  1. Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
    • E get big nyash.  — (He/She has a big buttocks.)
    • Dress make you quick go school, if you go late na your nyash go suffer am.  — (Get dressed so you can get to school early. If you go late, your buttocks will suffer.)
  2. Place for person body wey shit dey from comot.
    • Some people dey talk sey to clean nyash, water better pass tissue.  — (Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
    • If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your nyash.  — (If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)
  3. Person wey dey follow anoder person for back.
    • If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get nyash.  — (If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: buttocks, anus, tail, stalker

Verb

  • Make person nack person.
  • Tunde don nyash Julie.  — (Tunde has has sex with Julie.)
  • Dem beat am sake of sey e force di babe nyash am.  — (They beat him because he raped the girl.)
  • Di babe swear sey di boy nyash am .  — (The girl swore that the boy had sex with her.)

Synonyms


Translations

  • English: to have sex with