Difference between revisions of "barb"
(→Naija) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
#:* {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)}} | #:* {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | *English: ''barb'' | + | *English: ''barb, decieve'' |
Latest revision as of 17:13, 24 March 2022
Naija
Etymology
From: English barber
Pronunciation
- bâb
Verb
Transitive
- Sey de cut person hair.
- Delilah rush go tell Philistine people sey I know wetin make am get power! E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair. — (jw__6373, Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)
- Dem no know sey money no dey to barb hair. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for a haircut.)
- You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face. — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
- If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)
- Make person cheat another person
- Di girl barb de man head neat!. — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)
- Some guyman work na to dey barb rich women head !. — (bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)
Translation
- English: barb, decieve