barb

Naija

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâb

Play Play

Verb

Transitive

  1. Sey de cut person hair.
    • Delilah rush go tell Philistine people sey I know wetin make am get power! E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair.  — (jw__6373, Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)
    • Dem no know sey money no dey to barb hair.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for a haircut.)
    • You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face.  — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
    • If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am?  — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)
  2. Make person cheat another person
    • Di girl barb de man head neat!.  — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)
    • Some guyman work na to dey barb rich women head !.  — (bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)

Translation

  • English: barb, decieve