Difference between revisions of "bet"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
| Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money. | * Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money. | ||
| − | :* {{ux|dv| Young young boys of dis generation no sabi pass to dey '''bet'''|(NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)}} | + | :* {{ux|dv| Young young boys of dis generation no sabi pass to dey '''bet'''.|(NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)}} |
:* {{ux|dv| We '''bet''' sey Chelsea go beat Barca. |(NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)}} | :* {{ux|dv| We '''bet''' sey Chelsea go beat Barca. |(NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''bet'' | * English: ''bet'' | ||
Revision as of 12:09, 28 March 2022
Naija
Etymology
From: English bet
Pronunciation
- bɛ̂t
Noun
- When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
- I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do. — (NSC_2021, I told you your father spends all his money on gambling.)
- Na bet dem dey bet for here. — (NSC_2021, This place is a betting house/site.)
Translations
- English: bet, gamble
Verb
- Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
- Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet. — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
- We bet sey Chelsea go beat Barca. — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)
Translations
- English: bet