Difference between revisions of "bet"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* When person use money take play game same someting go happen or e no go happen to get more money.
+
* When person put money or someting  sey someting go happen or e no go happen.
−
:* {{ux|dv| I dey tell you say na '''bet''' your papa dey use all im money do.|(NSC_2021, I told you your father spends all his money on gambling.)}}
+
:* {{ux|dv| I dey tell you say na '''bet''' your papa dey use all im money do.|( I told you your father spends all his money on gambling.)}}
−
:* {{ux|dv|Na '''bet''' dem dey bet for here.|(NSC_2021, This place is a betting house/site.)}}
+
:* {{ux|dv|Na '''bet''' dem dey bet for here.|(This place is a betting house/site.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 12:49, 27 February 2024

Naija

Etymology

From: English bet

Pronunciation

  • bɛ̂t

Play Play

Noun

  • When person put money or someting sey someting go happen or e no go happen.
  • I dey tell you say na bet your papa dey use all im money do.  — ( I told you your father spends all his money on gambling.)
  • Na bet dem dey bet for here.  — (This place is a betting house/site.)

Translations

  • English: bet, gamble

Verb

  • Make person use money play game sey someting go happen or e no go happen to get more money.
  • Young young boys of dis generation no sabi pass to dey bet.  — (NSC_2021, Young boys of this present generation are actively involve in betting.)
  • We bet sey Chelsea go beat Barca.  — (NSC_2021, We had a bet on Chelsea winning Barcelona.)

Translations

  • English: bet