Difference between revisions of "bottompot"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Food wey dey dey for down down of pot, sometimes e dey burn. | # Food wey dey dey for down down of pot, sometimes e dey burn. | ||
| − | #:* {{ux|dv| You no see sey de don use '''bottompot''' rice do you.|(NSC_2021, Can't you see that you have been cursed with eating | + | #:* {{ux|dv| You no see sey de don use '''bottompot''' rice do you.|(NSC_2021, Can't you see that you have been cursed with eating the rice at the bottom part of the pot.)}} |
#:* {{ux|dv| You no first collect food because you dey wait '''bottompot''' abi. |(NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)}} | #:* {{ux|dv| You no first collect food because you dey wait '''bottompot''' abi. |(NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)}} | ||
| − | # Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di | + | # Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di tings wey happen. |
#:* {{ux|dv| Di '''bottompot''' be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef. |(NSC_2021, The sweetest part of the issue is that the man she as been flaunting to make us feel jealous, the man is married, he even has children.)}} | #:* {{ux|dv| Di '''bottompot''' be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef. |(NSC_2021, The sweetest part of the issue is that the man she as been flaunting to make us feel jealous, the man is married, he even has children.)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Sis, no dey talk up up, give me di '''bottompot''' abeg.|(NSC_2021, Sis, don't be vague, give me the real sauce.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[koko]], [[matter]] | [[koko]], [[matter]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''bottom part of the pot'' | + | * English: ''bottom part of the pot, most interesting part of an event'' |
Revision as of 10:15, 8 April 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English bottom pot
Pronunciation
bɔ̀tómpɔ̂t
Noun
- Food wey dey dey for down down of pot, sometimes e dey burn.
- You no see sey de don use bottompot rice do you. — (NSC_2021, Can't you see that you have been cursed with eating the rice at the bottom part of the pot.)
- You no first collect food because you dey wait bottompot abi. — (NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)
- Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di tings wey happen.
- Di bottompot be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef. — (NSC_2021, The sweetest part of the issue is that the man she as been flaunting to make us feel jealous, the man is married, he even has children.)
- Sis, no dey talk up up, give me di bottompot abeg. — (NSC_2021, Sis, don't be vague, give me the real sauce.)
Synonym
Translation
- English: bottom part of the pot, most interesting part of an event