Difference between revisions of "borrowpose"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
 
*Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
−
:* {{ux|dv| No carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(NSC_2021, Do not use my car as  showoff at that party you are attending.)}}
+
:* {{ux|dv| No carry my car do '''borrowpose''' for di party wey you dey go so.|(Do not use my car as  showoff at that party you are attending.)}}
−
:* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(NSC_2021, You are only good at showing off with other people's stuff.)}}
+
:* {{ux|dv|Na only to dey do '''borrowpose''' you sabi.|(You are only good at showing off with other people's stuff.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 15:59, 30 April 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English borrow and pose

Pronunciation

  • bòròpȏse

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do wey be sey e dey do yanga wit wetin no be im get.
  • No carry my car do borrowpose for di party wey you dey go so.  — (Do not use my car as showoff at that party you are attending.)
  • Na only to dey do borrowpose you sabi.  — (You are only good at showing off with other people's stuff.)

Related forms

Synonyms

Translation

  • English: showing off with other people's properties

Verb

  • Make person dey do yanga wit wetin no be im get.
  • You go dey borrowpose dey waka about, you no dey every reason sey you don old pass dis kind yeye doings?  — (NSC_2021, You go about showing off with things that are not yours, don't you ever stop to think that you are getting too old for these stupid things?)
  • You don use im car borrowpose tire, wetin you go do now wey be sey e dey travel?  — (NSC_2021, You've pretended that his car is yours, what will you do now that he is travelling?)

Translation

  • English: showing off with people's properties