Difference between revisions of "butu"
| Line 16: | Line 16: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''bow'' |
Revision as of 14:47, 10 April 2022
Naija
Etymology
From: Urhobo butu-Make person kneel down greet person
Pronunciation
- bùtú
Verb
Intransitive
- Make person bend down take greet person wey e dey respect.
- You no butu when you dey greet me. — (Egbokhare_2020, You didn't bow when you greeted me.)
- If all di brah dem show, butu give dem. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If the seniors come, bow as you greet them.)
Translations
- English: bow