Difference between revisions of "chiefo"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Person wey e be oga of oga dem. | # Person wey e be oga of oga dem. | ||
| − | :* {{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(NSC_2021,Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)}} | + | #:* {{ux|dv| Na dem '''chiefo''' dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small [[holywater]]. |(NSC_2021,Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)}} |
#:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021,Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}} | #:* {{ux|dv| No go chop money, chop '''chiefo''' money join your own. If you chop am, na your body go hear am. |(NSC_2021,Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)}} | ||
# Person wey e be oga for kegite club. | # Person wey e be oga for kegite club. | ||
Revision as of 11:35, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English chief and suffix o
Pronunciation
- t͡ʃèfô
Noun
- Person wey e be oga of oga dem.
- Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater. — (NSC_2021,Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)
- No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am. — (NSC_2021,Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
- Person wey e be oga for kegite club.
- Chiefo! I loyal. — (NSC_2021, My Leader, I pay you homage.)
Synonym
Antonym
Translation
English : kingpin, kegite leader