Difference between revisions of "chuk"

Line 16: Line 16:
 
#:*{{ux|dv|I fit '''chuk''' you o! |(NSC_2022, I can really stab you!)}}
 
#:*{{ux|dv|I fit '''chuk''' you o! |(NSC_2022, I can really stab you!)}}
 
# Make person [[nack]] person.
 
# Make person [[nack]] person.
−
#:*{{ux|dv|Di way [[diboy]] dey '''chuk''' chikito dey go, e name go become chuks when all of dem go carry [[belle]] come meet am one day one day. |(NSC_2021, The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if all the girls become pregnant for him some day.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di way [[diboy]] dey '''chuk''' chikito dey go, e name go become chuks when all of dem go carry [[belle]] come meet am one day one day. |(The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if all the girls become pregnant for him some day.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 19:18, 3 May 2023

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃûk

Play Play

Verb

  1. Make person force someting enter someting or somewhere.
    • As e use knife chuk me, I no fit do anything again.”  — (jw__3886, As he/she stabbed me with a knife, I was immobilised.)
    • I fit chuk you o!  — (NSC_2022, I can really stab you!)
  2. Make person nack person.
    • Di way diboy dey chuk chikito dey go, e name go become chuks when all of dem go carry belle come meet am one day one day.  — (The way the rascally young man is sleeping around with young girls he would be named chuks if all the girls become pregnant for him some day.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: pierce, stab, copulate