Difference between revisions of "escort"

Line 20: Line 20:
 
====Transitive====
 
====Transitive====
 
* Make person dey [[follo]] anoder person waka about.
 
* Make person dey [[follo]] anoder person waka about.
−
:* {{ux|dv| Tobe, abeg '''escort''' am go buy something for market for me. |(NSC_2021, Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)}}
+
:* {{ux|dv| Tobe, abeg '''escort''' am go buy something for market for me. |(Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)}}
 
:* {{ux|dv| If I '''escort''' my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault. |(NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[follow]]
 
* [[follow]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to accompany, to see someone off''
 
* English: ''to accompany, to see someone off''

Revision as of 09:42, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English escort

Pronunciation

  • ɛ̀skɔ̂t

Play Play

Noun

  • Person wey dey follow anoder person dey waka.
  • For di video, dem see one police escort car wey Davido dey use come drop di bodi for di hospital.  — (bbc__97755, From the video, a police officer was seen following Davido's car when the corpse was dropped at the hospital.)
  • How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State.  — (bbc__56499, Thugs kidnap Shell workers and killed their escort at Rivers state.)

Translations

  • English: escort

Verb

Transitive

  • Make person dey follo anoder person waka about.
  • Tobe, abeg escort am go buy something for market for me.  — (Tobe, please accompany him/her to buy things in the market for me.)
  • If I escort my friend, I go carry am go di pa~, parent's house go ask dem abeg make de leave dis small pikin, make de no beat am, no be her fault.  — (NST_cleaned__8570, If I accompany my friend, I will take her to her parents house to plead on her behalf, so she won't be punished.)

Synonyms

Translations

  • English: to accompany, to see someone off