Difference between revisions of "gbeborun"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
:* {{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)}} | :* {{ux|dv|Di man and im wife sabi do '''gbeborun'''.|(Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)}} | ||
:* {{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know sey na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?.|(NSC_2020, You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)}} | :* {{ux|dv|Shame suppose catch you abi you no know sey na di '''gbeborun''' you do scatter dat marriage?.|(NSC_2020, You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Even if government call dem whistle blower, na still '''gbeborun''' me go call dem.|(NSC_2020, Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers)}} | + | :* {{ux|dv|Even if government call dem whistle blower, na still '''gbeborun''' me go call dem.|(NSC_2020, Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[amebo]], [[aproko]] | *[[amebo]], [[aproko]] |
Revision as of 22:16, 18 September 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba gbe (carry), iborun (headscarf)
Pronunciation
- gbébòrùn
Noun
- Person wey sabi how to dey gossip people.
- Di man and im wife sabi do gbeborun. — (Egbokhare_2020. The man and his wife are both gossips.)
- Shame suppose catch you abi you no know sey na di gbeborun you do scatter dat marriage?. — (NSC_2020, You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)
- Even if government call dem whistle blower, na still gbeborun me go call dem. — (NSC_2020, Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers.)
Synonyms
Translations
- English: gossip, rumour mongers.