Difference between revisions of "kwanta"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
| Line 15: | Line 15: | ||
:* {{ux|dv| I don dey '''kwanta''' wit am since.| (I have been quarreling with him since.)}} | :* {{ux|dv| I don dey '''kwanta''' wit am since.| (I have been quarreling with him since.)}} | ||
:* {{ux|dv| Una wit una landlord don dey '''kwanta''' since last week. Wetin? |(You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)}} | :* {{ux|dv| Una wit una landlord don dey '''kwanta''' since last week. Wetin? |(You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| No [[jam]] me o. I no want [[wahala]] o. Me wit you go '''kwanta''' tear clot o. |(Don't hit me. I don't want any trouble. We'll both have a serious quarrel!) | + | :* {{ux|dv| No [[jam]] me o. I no want [[wahala]] o. Me wit you go '''kwanta''' tear clot o. |(Don't hit me. I don't want any trouble. We'll both have a serious quarrel!)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[vex]] | * [[vex]] | ||
Revision as of 06:59, 15 October 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kwàntá
Verb
- Make person dey quarrel with anoder person sotay e fit follow di person fight.
- I don dey kwanta wit am since. — (I have been quarreling with him since.)
- Una wit una landlord don dey kwanta since last week. Wetin? — (You all have been quarrelling with your landlord since last week. What is the problem?)
- No jam me o. I no want wahala o. Me wit you go kwanta tear clot o. — (Don't hit me. I don't want any trouble. We'll both have a serious quarrel!)
Synonyms
Antonyms
- mellow , calm
Translations
- English: quarrel, clash
Noun
- Someting wey fit make person quarrel or follow anoder person fight.
- Di kwanta don dey affect deir marriage o. — The quarrel has been affecting their marriage.)
- O boy, I no wan any kwanta o. — Guy I don't want any trouble with anyone.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: quarrel, clash