Difference between revisions of "mary amaka"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]]
+
# Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for [[body]]
−
:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|(NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)}}
+
#:* {{ux|dv|You don go wear dis your '''mary amaka''' again.|(NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)}}
−
:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)}}
+
#:* {{ux|dv|I like dat girl wey dey dress like '''mary amaka''' for your hostel. |(NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)}}
 +
# Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
 +
#:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)}}
 +
#:* {{ux|dv| If you see the '''mary amaka''' wey by ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}}
  
 
===Translation===
 
===Translation===
−
* English: ''Modest clothing''
+
* English: ''old fashioned, modest prude''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
* Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.  
+
* Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show.
−
:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)}}
+
:* {{ux|dv| No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy '''mary amaka''' gown sey na cloth you buy.|(NSC_2021, It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)}}
−
:* {{ux|dv| If you see the '''mary amaka''' wey by ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}}
+
====Synonym====
 +
[[papadashme]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''to dress modest, old-fashioned'', ''prude''
+
* English: ''old-fashioned'', oversized''

Revision as of 00:39, 28 October 2022

Naija

Etymology

From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka

Pronunciation

  • mèrí àmáká

Play Play

Noun

  1. Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body
    • You don go wear dis your mary amaka again.  — (NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)
    • I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel.  — (NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)
  2. Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
    • See you like one mary amaka.  — (NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)
    • If you see the mary amaka wey by ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock.  — (NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)

Translation

  • English: old fashioned, modest prude

Adjective

  • Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show.
  • No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy mary amaka gown sey na cloth you buy.  — (NSC_2021, It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)

Synonym

papadashme

Translations

  • English: old-fashioned, oversized