Difference between revisions of "mary amaka"

Line 13: Line 13:
 
# Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.  
 
# Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.  
 
#:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)}}
 
#:* {{ux|dv| See you like one '''mary amaka'''.|(NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)}}
−
#:* {{ux|dv| If you see the '''mary amaka''' wey by ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you see di '''mary amaka''' wey by ex-boyfriend dey follow [[ehn]], you go shock.|(NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)}}
  
 
===Translation===
 
===Translation===

Revision as of 15:01, 27 January 2023

Naija

Etymology

From: Di English name Mary and di Igbo name Amaka

Pronunciation

  • mèrí àmáká

Play Play

Noun

  1. Cloth wey woman dey wear wey no fine wey dey cover everywhere for body.
    • You don go wear dis your mary amaka again.  — (NSC_2021, You are wearing this oversized cloth again.)
    • I like dat girl wey dey dress like mary amaka for your hostel.  — (NSC_2021, I like that girl in your hostel that usually wears oversized clothes.)
  2. Woman wey dey dress like person wey no sabi fashion.
    • See you like one mary amaka.  — (NSC_2021, You look like an old-fashioned lady.)
    • If you see di mary amaka wey by ex-boyfriend dey follow ehn, you go shock.  — (NSC_2021, If you see the old-fashioned girl my ex-boyfriend is going out with, you'll be shock.)

Translation

  • English: old fashioned, modest prude

Adjective

  • Make woman cloth big pass am con no let di woman shape show.
  • No be sey you sabi di cloth wey you go buy, but just carry person follow body make you no go buy mary amaka gown sey na cloth you buy.  — (NSC_2021, It’s not that you don’t know what cloth you want to buy, but just take someone along so that you wont buy an oversized gown.)

Synonym

papadashme

Translations

  • English: old-fashioned, oversized