Difference between revisions of "on a norms"
| Line 10: | Line 10: | ||
===Adverbial=== | ===Adverbial=== | ||
* De dey use a take talk as tings suppose dey happen. | * De dey use a take talk as tings suppose dey happen. | ||
| − | :* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|( | + | :* {{ux|dv| '''On a norms''' de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.|(Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)}} |
| − | :* {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |( | + | :* {{ux|dv| No vex, I no too get myself. You know sey '''on a norms''' I dey show. |(Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[normally]] | [[normally]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''ordinarily'', ''usually'' | * English: ''ordinarily'', ''usually'' | ||
Latest revision as of 03:34, 4 June 2023
Naija
Etymology
- From English: on, a, norm
Pronunciation
ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms
Adverbial
- De dey use a take talk as tings suppose dey happen.
- On a norms de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw. — (Ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)
- No vex, I no too get myself. You know sey on a norms I dey show. — (Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)
Synonym
Translation
- English: ordinarily, usually