Difference between revisions of "sharp"

Line 9: Line 9:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
# Make person get sense to sabi do tings make e favour am.
 
# Make person get sense to sabi do tings make e favour am.
#:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Egbokhare_2020, Tope knows his way around things.)}}
+
#:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Tope knows his way around things.)}}
 
#:* {{ux|dv| Everybody tink sey de be '''sharp''' guy until de meet person wey go show dem sey street dey pass street. |(NSC_2021, Everybody thinks they are wise till they meet a person that shows them otherwise.)}}
 
#:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}}
 
#:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}}
Line 15: Line 15:
 
# Wetin fit cut someting.
 
# Wetin fit cut someting.
 
#:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)}}
 
#:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e '''sharp''' abi e no '''sharp'''? |(NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}}
+
#:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e '''sharp''' abi e no '''sharp'''? |(It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[sharp sharp]], [[sharpally]],  
 
*[[sharp sharp]], [[sharpally]],  

Latest revision as of 17:52, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Adjective

  1. Make person get sense to sabi do tings make e favour am.
    • Tope na sharp guy.  — (Tope knows his way around things.)
    • Everybody tink sey de be sharp guy until de meet person wey go show dem sey street dey pass street.  — (NSC_2021, Everybody thinks they are wise till they meet a person that shows them otherwise.)
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
    • And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot.  — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
  2. Wetin fit cut someting.
    • Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin.  — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
    • No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp?  — (It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart, sharp

Verb

  • Make person make someting make e fit cut or chook someting well well.
  • Go sharp knife for junction.  — (NSC_2021, Go and sharpen the knife at the junction.)
  • De say na iron wey im sharp na im e use take chook am.  — (NSC_2021, They said he stabbed him with a piece of metal sharpened.)

Translation

  • English: sharpen