Difference between revisions of "terfere"
(→Verb) |
|||
| Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | |||
* Make person dey put mouth for matter wey no concern am. | * Make person dey put mouth for matter wey no concern am. | ||
:* {{ux|dv| You dey '''terfere''' Tunde matter.|Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)}} | :* {{ux|dv| You dey '''terfere''' Tunde matter.|Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)}} | ||
Revision as of 21:26, 21 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: interfere.
Pronunciation
- tàfjâ
Noun
- Person wey dey put mouth for wetin no concern am.
- You be terfere. — (NSC_2020, You are a busy body.)
Translations
- English: busy body
Verb
- Make person dey put mouth for matter wey no concern am.
- You dey terfere Tunde matter. — Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)
- You too dey terfere for wetin no concern you. — NSC_2021, You meddle in matters that are none of your business.)
Translations
- English: interfere, meddle