terfere

Naija

Alternative Form

tafia

Etymology

From English: interfere.

Pronunciation

  • tàfjâ

Play Play


Noun

  • Person wey dey put mouth for wetin no concern am.
  • You be terfere.  — (You are a busy body.)

Translations

  • English: busy body

Verb

  • Make person dey put mouth for matter wey no concern am.
  • You dey terfere Tunde matter.  — (You are meddling in Tunde's private matter.)
  • You too dey terfere for wetin no concern you.  — (You meddle in matters that are none of your business.)

Translations

  • English: interfere, meddle