Difference between revisions of "up"
| Line 10: | Line 10: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
| − | + | *When someting dey top, no be bottom. | |
| − | + | :* {{ux|dv|Our own house na im dey '''up''', no be down. |(NSC_2021, We live upstairs.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|Dey always carry wetin dey '''up''' comot first before you carry from under. |(NSC_2021, Always remove things from the top.)}} | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[down]] | * [[down]] | ||
Revision as of 00:13, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: English up
Pronunciation
- ɔ̂p
Preposition
- When someting dey top, no be bottom.
- Our own house na im dey up, no be down. — (NSC_2021, We live upstairs.)
- Dey always carry wetin dey up comot first before you carry from under. — (NSC_2021, Always remove things from the top.)
Antonyms
Translations
- English: up