Difference between revisions of "afamako"
Line 12: | Line 12: | ||
:*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta [[aproko]] work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}} | :*{{ux|dv| Di woman na heavy '''afamako''' she be, beta [[aproko]] work na im she sabi dey do up and down.|(NSC_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)}} | ||
:*{{ux|dv| I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey deir husband house dey do.|(NSC_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)}} | :*{{ux|dv| I sabi some [[busybody]] women wey be say na only '''afamako''' work dem dey deir husband house dey do.|(NSC_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)}} | ||
− | :*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|( | + | :*{{ux|dv| Wetin man go do? I know say na '''afamako''' work but make person sha manage am.|(NSC_2020. I know the pay is poor but I will keep the job.)}} |
:*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}} | :*{{ux|dv| You no dey see di yeye '''afamako''' work wey I come Lagos come do? |(NSC_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 17:42, 17 April 2023
Naija
Etymology
From name of company wey bin dey Benin Afam and co.
Pronunciation
- àfámàkò
Adjective
- Make person dey do wey gain no dey.
- Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down. — (NSC_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
- I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey deir husband house dey do. — (NSC_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)
- Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am. — (NSC_2020. I know the pay is poor but I will keep the job.)
- You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do? — (NSC_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)
Synonyms
Translations
- English: A poorly remunerated job